
and he covered it back https://suno.com/song/236a113e-4539-49ad-a78f-3b792ca232ad @enz_12 wrote this: I no go fit invite you to my party if you no shayoo all of una must shayooo [verse 1] make u drop your phone at the gate o cuz the kind ting we dey do for here no fit leave this place o bring your friends make we jubilate o na sweet life we dey celebrate o you see you no fit come here dey look face o we get everything to make your body vibrate o smoke everywhere e choke o bring your body here make we relate o and if you wanna raise the stakes o we dey here make we start to levitate o this night you no go fit explain o [pre chorus] smoke up, we dey blow like fi-reeeee the drinks just dey flow like wa-terrrr anything you need, make una order and if it finish we go move for another I no go fit invite you to my party if you no shayoo all of una must shayooo I no go fit invite you to my party if you no shayoo all of una must shayooo [Verse 2] Sweat dey drop from your body o I no know if na you or the room dey shake o (shake ooo) Na dis kind party i dey like o (like ooo) Just me and my padi dem just dey vibe o (vibe oo) Dis eye you dey give me na trouble o Make we enter room wit one bottle o Your waist dey talk, I dey hear am o Body dey tell me say you dey near am o No need to shout, make we move slow o Na you I dey look, na you I wan know o Whisper for my ear, make I hear your name o After tonight, nothing go be the same o [pre chorus] smoke up, we dey blow like fire the drinks just dey flow like water anything you need, make una order and if it finish we go move for another I no go fit invite you to my party if you no shayoo all of una must shayooo I no go fit invite you to my party if you no shayoo all of una must shayooo This party no be joke o all of una must shayoo This party no be joke o all of una must shayoo This party no be joke o all of una must shayoo This party no be joke o all of una must shayoo [fade out] [Instrumental]

