Song Cover Image

"Ẹ yé paríwo mi"

+ Show full styles

Intro It's me the one who needs no Introduction. Hahaha ToSiaNo. Milano. Lyrical Priest. Chorus. "Ẹ yé paríwo mi" It's is what it's is, Come out Plain if ya wanna Diss. "Ẹ yé paríwo mi" Ma way. No be your Way, so me no send what y'all SAY. "Ẹ yé paríwo mi" Was born to win, Ain't ma Fault, No be Sin. No body Holy Pass, He whom have not sinned, Please Cast the First Stone. None! then, Mind you Business. Verse 1 Please give them the Mic, coz all Dem like na Talk Talk. Dem no get Job, if not Dem for dey work work. All Dem know is me I do this, me I do that, But no effects, all of Dem be like Church Rat. When they come through, peeps be like who Fart?. They keep saying it ain't easy, but Life is simply simple, if you can't beat Me, Join Me. Even if you no fit be me. Ama School you, Like a preacher Amma put you through. So y'all gone know say no be by talk talk, me I Sabi, no be today results don dey in bulk. Hey folk. Grace Chock. I go keep grinding I no fit broke. It's your boy ToSiaNo Milano, No Body Holy Pass, He whom never sin, make cast the first stone. Chorus. "Ẹ yé paríwo mi" It's is what it's is, Come out Plain if ya wanna Diss. "Ẹ yé paríwo mi" Ma way. No be your Way, so me no send what y'all SAY. "Ẹ yé paríwo mi" Was born to win, Ain't ma Fault, No be Sin. No body Holy Pass, He whom have not sinned, Please Cast the First Stone. None! then, Mind you Business. Verse 2 Dem wanna know how I dit it, but how I did it. on God. Dem no fit know, My life is full of Mysteries, even if you study e no fit show. Na me na, ToSiaNo Milano, The only thing I know. Simply God Bless. Y'all... Jobless. Nobody holy Pass, make una go Rest. Whats your achievement with all your talk talk? Na you see this. Na you see that, And you still broke like Hey ku te, But get ego like Dangote. Bullshit. No Body Holy Pass, He whom never sin, make cast the first stone. Chorus. "Ẹ yé paríwo mi" It's is what it's is, Come out Plain if ya wanna Diss. "Ẹ yé paríwo mi" Ma way. No be your Way, so me no send what y'all SAY. "Ẹ yé paríwo mi" Was born to win, Ain't ma Fault, No be Sin. No body Holy Pass, He whom have not sinned, Please Cast the First Stone. None! then, Mind you Business. Outro Nevermind what people say about you, Be focused, Keep your Grind, Push your Hustle. E go pay... ToSiaNo Milano.. Chorus. "Ẹ yé paríwo mi" It's is what it's is, Come out Plain if ya wanna Diss. "Ẹ yé paríwo mi" Ma way. No be your Way, so me no send what y'all SAY. "Ẹ yé paríwo mi" Was born to win, Ain't ma Fault, No be Sin. No body Holy Pass, He whom have not sinned, Please Cast the First Stone. None! then, Mind you Business.