
We don see person wey go carry us waka, carry youths joli to the next level. Time don come again o, Oya make we go o, make we come en mass o, for Allwell Onyesoh For youth empowerment o, na Allwell Onyesoh, for god good job o, na Allwell Onyesoh. For better life o, na Allwell Onyesoh . For quality representation o, na Allwell Onyesoh. Chief Onyesoh na man wey sabi him people, e no Dey hate, e no Dey bring kata kata . My people my people. People of rivers East senatorial district. Oya make we join hands vote Chief Onyesoh For youth empowerment o, na Allwell Onyesoh . For good good job o, na Allwell Onyesoh. For better life o, na Allwell Onyesoh , for quality representation o, na Allwell Onyesoh.

